Don’t blame them. Ibos are being discriminated against. Even food have turned to Gold in Nigeria.
Advertisement
Kidnapping now a lucrative business in Nigeria.
Imagine say na your grandchildren wey dem kidnap, by now, your soldiers for don scatter Nigeria. How common man for to get money for ransom when they kidnap his wife and children.
After everything, na kill Dem go kill them. See as Naira dey fall against Dollar. Emilokan don turn to Ebi Lokan and you say make we sacrifice for Nigeria.
Advertisement
7 billion to renovate your residence. 15 billion for your travelling allowance. That na for you and only vice President. 30 billion na for Aso Rock maintenance. 5 billion for food and refreshments. 100 millions for dogs and animals meanwhile hunger dey kill Nigerians.
Wetin Nigerians go do to warrant this treatment. Even gari, dey no fit afford for the family.
Tinubu Government blames Buhari, Buhari.
Advertisement
Buhari government blames Jonathan, Jonathan.
Hunger dey, people dey die, they die
This one don pass jagajaga.
Advertisement
, Jagajaga.
Emilokan, o ti di ebilokan.
E daakun, Ebi npawa.
Advertisement
Emilokan, o ti di ebilokan oh.
Emilokan, edaakun, ounje to won.
Tinubu was APC party leader during Mr Buhari’s jagajaga government. Why didn’t you help Buhari to solve the problems. Debts under Buhari government, N77 trillion, no proof of any positive transformations.
Advertisement
Unborn children na him go pay for this evil. You know say Buhari was incompetent but you still bring am to destroy Nigeria, paddy paddy government.
Now, you are the President. Buhari don destroy Nigeria. Hope say you go fit bring am to judgment. Emefiele printed N23 trillion within 8 years under the Buhari government.
6 million dollars for election observers. Dey say somebody forged Buhari’s signature. Na lie, Buhari signed that document, period.
Advertisement
Wey our refineries wey una promised to fix abi na Dangote refinery we go dey depend on.